P-square and Dave Scott Lyrics
P-square’s “Bring It On” is a highly acclaimed song, which includes the collaboration of Dave Scott, explore the song’s lyrics below.
P-square & Dave Scott – Bring It On Lyrics
Intro
Ooh ooh ooh ooh
Bring it on, bring it on
You ooh ooh ooh
You ooh ooh ooh
Bring it on
You ooh ooh ooh
You ooh ooh ooh
Oh
Verse 1
Life no dey sweet oh eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh na
Pre-Chorus
Oh oh oh
Shey na dem talk say, we no go blow oh
Oh oh oh
Shey dem dey see us now
We don dey glow oh
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can’t you see
Leave a Reply